Must Read: The First Day I Toast A Girl… Part 2


I wz restless in my mind on how i will toast the babe.10mins later,ojoto
came back but he is not with the girl.my spirit calmed down,i thought
maybe he is unable to convince the girl to come. ME:*in a low
tone*where is she? OJOTO:igwe be a man,u re matured enough to
stand boldly and talk to any girl of ur choice.guy cheer up.she will soon
be here.
*cold started catching me again.i wz just shivering like a fowl that has
convultion.my mind started beating again.ojoto notice my mood and
how am sweating*igwe no fall ur hand ooo.na woman wey she be,she
no fit harm u.see as u dey sweat like christmas goat,igwe high bp go
do u oo. Just be bold and look into her eye straight,eyeball to eyeball
and talk sense into her.if u feel shy in her present,she will regard u as a
kid and will not listen to anytin dat come out of ur mouth.wetin matter
for wey girl dey na boldness and oratic.so cheer up and behave like a
guy.

ME:*i wz little relieve* wat is stil holding her naw…my guy u don ginger
my swagger.
OJOTO:i knw but no fall my hand ooo.
ME:trust me and see how i will code her like a professional woman
fisher
*we continue with our drinks,as we were gisting and laughing,i looked
back and i sight her coming frm our back.a kind of bell wey ring for my
head na those bell that is been rang in the church when CHRIST
resurrected.i started feeling headache immediately.she finally reach our
table and she sat down* OJOTO:babe welcome*she responded witout
smiling*
ME:*my God this girl no dey laugh ooo.wahala dey today. God help.
ojoto left immediately leaving only me and the girl……………
watch out for part 3

No comments: